88
Download
titles=Duncan Mighty- Obianuju]Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
do you see how we quick come again
i dey feel like a duncana mighty
Uju uju
Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
to marry you
Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
Because everything
na you
anything i do
na you
anytime when i wan enjoy
na you
anytime i want to laugh
na you
when i want shokoto
na you
when i go sokoto
na you
odi kololo kolo
na you
na you you you you
na you
chai
Ihe o nwata nwanyi
i swear you too fine e
anytime we dey for the club dey wine
all the guest they go want to die e
nwa mara mma di ka honey
if na lie make you ask ifeanyi
so many chics dem a come dey love me
but na only you who can be my wifey
eh
i dey pray i dey cast and bind-ey
anything wey go make us fight-ey
i no go lie it’s a made up mind-ey
you be the best quality of wifey
Because everything
na you
anything i do
na you
anytime i wan enjoy
na you
anytime i want to laugh
na you
eh
when i want shokoto
na you
when i go sokoto
na you
odi kolo dikololo
na you
na you you you you
na you
biko obianuju
Obianuju uju bi ko
na you be my only thing
na you, na you, na you
e wo e wo
obianuju uju biko
na you, na you na, you na you
e wo e wo
I no tell you say you be
asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
some see the way i dey love you
some of them dey talk say na juju
some people dey call me mumu
some of them dey call me oluku
it doesn’t matter wetin them do
my baby ma nu ji owu
uju ma sori
Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
o lo o lo
i want to show them say na you
you’re my baby
you’re my baby eh
baby you you you
Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
Obianuju
lovu gi di kwa egwu
when i think about the things you do
something dey tell me to marry you
Because everything
na you
anything i do
na you
anytime when i wan enjoy
na you
anytime i want to laugh
na you
when i want shokoto
na you
when i go sokoto
na you
odi kololo kolo
na you
na you you you you
na you
baby, make dem no think am oh
Obianuju uju bi ko
na you, na you, na you
e wo e wo
obianuju uju biko
na you, na you na, you na you
e wo e wo
Dem know say you be
asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
nwa baby
you be (baby, honey)
nwa baby
only
Dem know say you be
asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
nwa baby nwa baby
on a on a on a
mighty love
o lo o lo
You u u
uju u
baby, obu duncana mighty love
Your 17 18 19 eh
baby, i say
your 17 18 19 n’egbu egbu eh
88
i luv u . Duncan mighty u are really mighty call me on 08021643264 or mail me on esttyrose@yahoo.com or facebook me on esther anene ekene. Hugz and kisses. Luv u dont 4get 2 call me or mail me luv ya mmwaa kisses
Can I call you too?? I guess u are hot…hotter than fire. I will like to meet u
Is everything ok? Or have u lost a part of ur mind? Don't u know anybody here can use ur phone number? What kind of love for Duncan Mighty is this? I think u should stay far away from duncan dats gonna be better.. pfiouuuuu
Its a nice one, i like Duncan mighty but i love Timaya, anyone got lyrics of any song by Timaya?
ah i love dis muzik die……..anytime i hear dis muzik i always feel hapi….
@Bukie DAT WAZ BEAtiful and superb kip it up. Do u know dat Duncan mighty albulm (LEGACY) IS D ONLY WORLDY MUSic like. D album made me like duncan mighty. For seven years i had refused to listed to listen to worldy music until d album broke me loose. D beats are unique. Some one help me tell duncan mighty to continue to compose songs and beats with that thing that gave him INSPIRATION to writin dat album
OBIANUJU BIKO BIKO.. NA YOU NA YOU NA YOU EWO EWO..
THIS SONG IS MY GIRLFRIEND'S MUSIC. I LIKE DUNCAN MIGHTY SO AS MY BABE.. WHEN EVER I ENTER INTO HER, SHE ALWAYS REQUEST ME PLAYING THIS VERY TRACK.. Keep it up MAN
HOW I WISH TO BE A GIRL, I WOULD HAVE OPEN MY FREE PUSSY TO YOU FOR FREE BLOWING.. I'll bear de pain of de iron rod.
Yeah this the raw deal …if na lie may u ask ifeanyi …make timaya go sleep jare make people with confirm lyrics sing abeg!!!oluku
I luv u dunca luv ur music since i was in porthacourt.keep it up bro
dis track is killing me……………………………….
mhhhhhhhe mmmmmmmmhe mmhm mh
Hey guys!! u cant imagine how this guy Duncan is
contaminating me with his track and also big thanks
to the recorder. KEEP IT UP Mighty and im expecting you
to make another hit track than this..
Im wondering why there aint sooo many comment here. DO YOU KNOW WHY? Simply bcoz they dont get into details till they get her else the comment would have been enormous. Die and live with Obianugu though i dont understand what it means but i cherish this tract and he needs to be given award for this.
i have talked much .Thanks to all the fans…..;@
I love this song. It just kill me and it always makes me love my wife more.
U nid to see how we ghanian ladies melt wen we hear dis song, even the men can't help themselves. Chaley duncan mighty u too much.
odikolo di kololo,chai nnaa eh dis song is mmmwaah. I luv dis song soo much,i wana mke a remix wit mithy, Gh n Naija colabo.
i really like this song nd i listen to it anytyme i feel dull
I love this song,its a full package,Duncan
dis is my best track wen ever am alone.luv u duncan
can someone please translate what he's saying? What language is he speaking? Igbo?
U re too much.i like ur song keep it up.
Keep the fire burning Mighty!jux luv ur song
i cnt stop listening to de track,whenever i hear it playin i love my galfrnd more…love u duncan mighty
can someone please translate for those who dont understand the language
it's igbo and pegion enlish, i think the english part is understandable , Obianuju means 'she comes in time of plenty' but it's a Nigerian name by the way, na you mean for you, he is singing about how crazy he is about her and everything he does it's for his Obianuju, and ppl think he is mumu and oluku, it means they think he is crazy or silly to love someone this much.. that's it really. regards
I love this music.
Duncan, you are the best!
If God say yes no one can say no. Gud one kept it up
ah luv dis muzik die.ah dnt tink ah will leave it.am waiting till dat luvly day….. guest wat? wedding day coming soon!
Please email me this lyrics song
ecause everything
na you
anything i do
na you
anytime when i wan enjoy
na you
anytime i want to laugh
na you
when i want shokoto
na you
when i go sokoto
na you
odi kololo kolo
na you
na you you you you
na you
baby, make dem no think am oh
I love nigerian music and its rocking me here @SA and I love nigerians girls yooo
I like dis song