61
mavin
eh eh….eh eh
korede bello….don jazzy again oh
omo olope….mega superstar oh
o da na
i don get alert god win
and i don pay my rent god win
dem be wan fall my hand but god win
dem be wan steal my joy but god win
i say anything i do na god win oh
na god win oh
na god win oh
anything i do na god go win oh
na god go win oh na god go win oh
i don change my name to god win
and omo i don buy motor….god win
dem say my market no go sell but god win
and dem be say i no go blow but god win dem my brother
make them try their luck
my god go win oh
my god go win oh
my lord go win oh
anything i do na god go win oh
na god go win oh
na god go win oh
as you don pass exam na god win….ehn ehn
and dem be say uno go pass but god win…ehn ehn
you wake up see today lasan na god win…ah ah
robbers dey rob dem no see you, brother… god win
dem no see you my sister
oyah belover na god win oh
na god go win na god go win o
anything i do na god go win oh
na god go win oh
na god go win oh
as na your wedding day, na god win
and e don tay wey you dey find but god win
see we go pop champagne today god win…ah ah
and we go dey dance dance cause god win o…elelele
anything you win, na god win
and if you win election, my brother god win
if you win the contract, my friend god win
if you check the countdown, my brother god win
and if your market sell lelele
na god win o na god go win oh
na god go win o
anything i do na god god win oh
na god go win oh na god go win oh
why you no go dance na god win oh
na god go win na god god win oh
anything i do na god god win oh
na god go win oh na god go win oh
god win
61
Does anyone know the meaning on omo olope ?
A child that is thankful
I like your son it talk about many real things and concern my life continu like that am with you kissssssss you
Korede bello i love your son am very happy love your son it make feel alive and knows that god is with me thank you bello love youuuuuuuuuuu
Child that gives thanks
Me luv korede bello soo mach
LOL wish he was ma bf
i like that song of korede bello.
I really love your song so very much,,I love everything about you especially the way you dance,wish to see you one day.
U dey be God win
I love his songs so much (now it is now the calabar accent asin I ron get alert na dog meat)love ya plenty plenty
I luv ur song soo much especially de dance its nt on de floor…kudos bro #godwin#
I luv ur song soo much especially de dance
, its nt on de floor…kudos bro #godwin#
I was so happy and delightful for this very song #godwin# cox it tellings the real aspect that god make it possible which we human being never thought possible. I really love ur songs
you are the best artist so far, thank you God wins.
i jct love bello frm the moment i saw ths song……Korede rock!
God, bello u dey blow my mind.
Bros u need 2 c me bcos i don ans many que say wada i b ur bros,dat i resemble u enough na god god win